Nigerian beg government to chuck betta eye for we education.




One Nigeria man, wey dem dey call Engineer Ben Akak don beg government to carri their eye chuck for education well well, him tok sey if government add plenty money for education, Nigerians go fit go school well and compete with others even for outside this country.

Mr. Akak wey be de president of Ben Akak Foundation, bin tok dis one wen him be go see as school children perform drama for stage. Him tok sey de children dem try well well sey make government no only chuk eye for science and technology but dem also put their eyes for creative and performing art.


Na so de tall fine Engineer come tok sey for education to stand well well for Nigeria, evribodi, both we as citizen and government suppose come together work as one person for this project to see sey things work well for Nigeria.

Post a Comment

0 Comments

about-text

Lorem Ipsum is simply dummy text of the printing and typesetting industry. Lorem Ipsum has been the industry's standard dummy text ever since the 1500s.

Categories

Contact Form

Search This Blog

About

Subscribe Us