Edo Speaker don follow carri Coronavirus


Frank Okiye, Speaker Edo State House of Assembly


According to test wey dem do for de oga kpatakpata of Edo State House of Assembly, Frank Okiye, wey dem de call Mr. Speaker, de test show sey him sef don follow carri Coronavirus. 



Na de Deputy Governor of de state, Mr. Philip Shaibu, wey sharp mouth reveal dis one give tok tok pipol on Wednesday for inside Edo state. 




Him tok sey dem don prepare to make sure sey de virus no waka reach everibodi 

Post a Comment

0 Comments

about-text

Lorem Ipsum is simply dummy text of the printing and typesetting industry. Lorem Ipsum has been the industry's standard dummy text ever since the 1500s.

Categories

Contact Form

Search This Blog

About

Subscribe Us