#MissAfrica2019Calabar #Humanity




My African pipo, how una dey?

After plenty struggle struggle, to take put name as pipo wey wan contest for dis fine face competition, wey dem dey call Miss Africa beauty competition, de pipo wey de arrange de Mattar don come take get 22 fine gehs wey go fight to win de crown as dey girl wey fine pass for de whole of Africa for 2019.

De gbedu wey go happen for inside Calabar, for Cross River State for 27th of dis same December month go get fine fine girls wey go represent their countries.


Na so de organizers come tok sey make we for look their names and other information so we go take know how to vote for dem wen de time reach.


Their face, name and other information na it dey for down so:


1.Algeria 🇩🇿 Fatiha Chelighem @faty_cheli

2.Botswana 🇧🇼 Tuduetso Patience @tuduetsoishimah

3.Angola 🇦🇴 - Christian Daniela Lopes @cris_d.lopes

4.Cameroon 🇨🇲- Taku Pauline Bessem @queen_pauline_the_first

5.Congo 🇨🇩 - Ilda Amani Dorcas @ildaamani

6.Gambia 🇬🇲-Mariama Ceesay @itsmariyam_x

7.Ghana 🇬🇭- Brihanna Kinte @brihanna.k

8.Kenya 🇰🇪 - Irene Ng’endo Mukii @rennie_quin

9. Malawi 🇲🇼- Norah Vanessa Mwase @norahmwase96

10.Egypt 🇳🇦 - Ayat Mohamed Elsayedi @ayatmuhamed

11.Nigeria 🇳🇬 - Martha Ogar Ajom @___nyen___

12.Rwanda 🇷🇼-Muvunyi Umutoni Tania @sheisgirlt

13.Sierra Leone 🇸🇱- Kadijatou Ceesay @joys_beauty_palace

14.Liberia 🇱🇷 - Antoinette Natasha Benson @benantoinette

15.South Africa 🇿🇦- Ethel Meimela @ethel_maimela

16.Tanzania 🇹🇿- Precious Sylvester Lyimo @callme.presh

17.Togo 🇹🇬- Akakpo-Lado Ghislaine @ghislaine83.ag

18.Uganda 🇺🇬 - Namutosi Rose Hellen @elena.rosie

19.Zambia 🇿🇲 - Faith Chowa @sahnahnah

20.Zimbabwe 🇿🇼- Sibusisiwe Lynette Falala @that_kalanga_queen

21. Ivory Coast 🇨🇮 Diaco Marie Bénédicte

22. Namibia 🇳🇦 Christiana Buba Gure @miss_gure


Make you Follow @missafricacalabar for all our social media handles, na so you go dey get things wey dey happen jut as dem dey happen.