Oga Orok Duke wey bin be Deputy Speaker for two time, bin come tuk sey as tins dey like dis so, sey Southern Cross River state no go ever fit be Speaker of d Cross River State House of Assembly.


Oga Duke bin tuk when one of our tori persin bin dey tuk with am for telephone.
 Him tuk de reason wey make tuk so na be sey.....

Follow this link to read the complete tori.

Lie lie South no go fit produce Speaker for CRSHA


                                 ADVERT
Visit LifeLink Creative Home for all your graphical works of any kind.

Call: 08104719947